Thursday 12 September 2013

CHECKOUT THE REMIX TO PSQUARE'S PERSONALLY TRACK FOR ASUU - VERY FUNNY

Personally (ASUU Remix) Personally Personally..... .......X3 Personally..... .......x3 Personally I once had it I don tire to feed my body I just dey fear my books like sey I neva jacked it People reason dat am joking like it Aaaah....... Na wetin be dis ASUU na wetin I see Saga........ them no wan gree Them say FG no gree pay *Chorus* Personally... Professionally, this strike is nt intentionally But the effect is physically, do they want us to go radically, Emotionally, psychologically , our girls forcefully are going biologically sexually,dramatically and them sey them no wan gree *Chorus* Yeah exceptionally We need to go spiritually Them reason na financially But magically them dey groove internationally Nawa......... Nawatically Waka......... Na from my dictionary Saga.... them no wan gree They say them no wan gree.. Eku odun ASUU ooo, asheyi sha modun. Oya LAUGHically and SHAREtically.

No comments:

Post a Comment